Our Father
Our Father

Zicstrings, Skie - Our Father Lyrics

Apr 13, 2022
3
Our Father Music Video

Our Father Lyrics

Jinta boy
Jinta boy
Jinta boy
Jinta boy
Jinta boy
Zicstrings...!
Jinta boy

(Eh)
Our Father
Our Father
Thy Kingdom Come (Eh)
Thy will be Done

Our Father (Eh)
Our Father
Thy Kingdom Come
Thy will be Done... oh (Ehh)

(Jesu!)

(Aiie, thy kingdom)
(Ye, eh)

The king don come ohh, eh
Thy kingdom come...
Thy will be done...
Thy kingdom come ohh
Thy will be done

(Eh)

Our Father
(Our father)
Our Father
(Our Father)
Thy Kingdom Come
(Thy kingdom waah?)
Thy will be Done
(Thy will be done)

Who be dia Father
(Na Who be dia Father)
Na our Father
(Our Father)
Thy Kingdom Come
(Thy kingdom come)
Thy will be Done oh
(Make e don, make e don)

Y'all; eh... Look Up...!
Say, na only one God wey Correct
Every other God dey for back like Wallet
You need carry them around for Pocket
Cus, small thing dem go just kick Bucket
Aaaah... My Guy Forget!
Na only our God wey dey give real connect
His the real plug, u no need wall socket
E carry us for head like Mercy Chinwo Barrett

Vinde chili Doo, yesu
Cha Choli Doo , yesu
Vinde chili Doo, yesu
Cha Choli Doo , yesu
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo...

Our Father
(Our father)
Our Father
(Our Father)
Thy Kingdom Come
(Thy kingdom waah?)
Thy will be Done
(Thy will be done)

Who be dia Father
(Na Who be their Father)
Na our Father
(Our Father)
Thy Kingdom Come ohh
(Thy kingdom come)
Thy will be Done oh
(make e don, make e don)

Who be dia Father
(Who be dia Father...?!)
Na our Father
Thy Kingdom Come
Thy will be Done
(Eh)
Thy Kingdom Come
Thy will be Done
Thy Kingdom Come
Thy will be Done
Thy Kingdom Come
Thy will be Done
Thy Kingdom Come ohh, eh
Thy will be Done
(make e don, make e don)

Vinde chili Doo, yesu
Cha Choli Doo , yesu
Vinde chili Doo, yesu
Cha Choli Doo , yesu
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo
Vinde chili Doo
Cha Choli Doo...

(Thy will be done no mean say e bin dey untop fire, e bin dey inside Pot, Thy Will be Done, (E don Don,)
E don Don...!

Writer(s): Isaac Elijah
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Our Father

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Our Father".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Hotel Ugly

1

196

5

2K
Recent Blog Posts