Internet
Lyrics
Hope say when e finish
You go show them
Hope say when e finish
You go show them
I know a lot of niggas wey Dey laugh my predicament
Because I no gree live my life inside the internet
Dem say make you post who post you
But that's a funny way to know those you're close to
The other day? I was walking down the street
Then I saw this young guy taking selfies with a beggar
Two seconds my guy don dey tweet with caption
Never hesitate to help a fella
Fine girl Isabella is a baller
Na so her friends dey call her till the ball now is a belle
Keeper no Dey open leg for monkey post
But you spread leg wide oya nah aunty Kpele oo
Why you live your for the internet?
You show your whole life for the internet
Hope say when e finish
You go show them when e finish No be only when you get am oo

20k sumn followers for Instagram
But back home you're just another lonely spinster
Every Friday you dey do giveaway
But real life your mama still dey owe minister Haba
Table Shaker I go shake am very well
Motivation speaker e Dey for everywhere
Nah so dem motivate my guy till e quit school
All that clout chasing wouldn't fix you
Now you're on the loose tryna get it all by any means
One heartbreak and now you turn a feminist
Keeper no Dey open leg for monkey post but you spread leg wide oya nah

Writer(s): Echefu Summer
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Internet
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Internet".