Bamidele
Lyrics
Dele Dele Dele me i dele
Me I just wan dele dey my dey Bamidele
I know say people dey carry my matter for head like gele

You carry my matter for mouth go market make we sell am
Hope say you fit sell am
Talk is cheap
Now you storm the streets
With raw gist you spice it up yeah e don dey sweet
Truth in every rumor yeah I said what I said
Help me spread the word oboy nah beg I dey beg
Dey no fit find X
E be like maths dem don dey try their best
They no see my tears
Olorun I dey try avoid the media
These niggas wey know too much way too much they like Wikipedia ahh
Every stage was an episode
Turn every stone to a stepping stone
Now they heavyweight like pericoma
If I do you wrong, do me nice
And I fool you once you fool me twice
They no get topic but yeah dem dey make me the subject
They no get phone but yet dem dey call me for conference

Writer(s): Echefu Summer
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Bamidele
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Bamidele".