Plenty Loving
Lyrics
Same, and you know say Big Wiz I know, same
E don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I find you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetin me and you go chop, I wan find you
'Cause I go love you jęję
And I go give you make you sempe o
Hey, I go love you baby, sempe o
I'm all loving on your touch, I wan pępę o
Shebi'wo ni mo fę fę o
I no go use your love no gree tętę o
But you know sisi nęnę o
Say this kind of loving I wan jęnbę o, jęję
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me Mr. Lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving o
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving o
Girl, nobody whine pass you
And the things you dey do with your waist
Girl, e pass me than you (yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Girl, you dey burn pass Claro
And you type I never seen, my girl, no wayo
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl, I go meet you for down down
Dem dey call me Mr. Lover
I go give you many loving
Say I go kill you with this loving o
Girl, I go meet you for down down
I go give you many loving
I go give you plenty loving
Girl, I go kill you with this loving o
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
Whine your body, mogbe
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe
Whine your body, mogbe
Writer(s): Ayodeji Balogun, Stainlez BND
Copyright(s): Lyrics © Miracle Christopher Otiasah, Sony/ATV Music Publishing LLC, BND NATION
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Plenty Loving
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Plenty Loving".