One day
One day

Venox, Sparkle Tee - One day Lyrics

Feb 23, 2022
2
One day Music Video

One day Lyrics

When the money no dey
E dey cause problem
Baba God abeg o
I no want disturb my neighbors
You know the matters
Venoxified
One day eeeh
One day eeeh
Owu go see me run o
Sapa go see me loss o one day eeh
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Person wey no get money na so he go dey chochocho (Chochocho)
Person wey no get shishi all the time onebe (Onebe)
I no come this life to suffer
I dey hustle make poverty for jakpa
I no want be friends with sapa
I want the money to yakpa ooo
From zero to somebody
All the girls go gum body
My own na to make money
If I make money I want more money
One day eeeh
One day eeeh
Owu go see me run o
Sapa go see me loss o one day eeh
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu, sapa, bakwudi, I dey cast and bind (I dey cast and bind)
Money no dey to flex mama I dey jump am pass (I dey jump am pass)
Uwa shigashiga eh
Ebea shigashiga eh
Uwa shigashiga eh
Ebea shigashiga eeeh
Wetin man go do if he no get money
He go suffer tire God forbid
When the money no dey
E dey cause problem
Baba God abeg o
I no want disturb my neighbors
One day eeeh
One day eeeh
Owu go see me run o
Sapa go see me loss o one day eeh
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)

When the money no dey
E dey cause problem
Baba God abeg o
I no want disturb my neighbors
You know the matters
Venoxified
One day eeeh
One day eeeh
Owu go see me run o
Sapa go see me loss o one day eeh
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Person wey no get money na so he go dey chochocho (Chochocho)
Person wey no get shishi all the time onebe (Onebe)
I no come this life to suffer
I dey hustle make poverty for jakpa
I no want be friends with sapa
I want the money to yakpa ooo
From zero to somebody
All the girls go gum body
My own na to make money
If I make money I want more money
One day eeeh
One day eeeh
Owu go see me run o
Sapa go see me loss o one day eeh
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu, sapa, bakwudi, I dey cast and bind (I dey cast and bind)
Money no dey to flex mama I dey jump am pass (I dey jump am pass)
Uwa shigashiga eh
Ebea shigashiga eh
Uwa shigashiga eh
Ebea shigashiga eeeh
Wetin man go do if he no get money
He go suffer tire God forbid
When the money no dey
E dey cause problem
Baba God abeg o
I no want disturb my neighbors
One day eeeh
One day eeeh
Owu go see me run o
Sapa go see me loss o one day eeh
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)
Owu go see me (Jakpa)
Sapa go see me (Jakpa)
Only cash out (Go dey come my way eeeh)

Writer(s): Nnabuchi Chibuzo
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of One day

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "One day".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by Hotel Ugly

1

196

5

2K
Recent Blog Posts