No King For The Street
No King For The Street

Uptown the Maskking - No King For The Street Lyrics

Nov 7, 2020
5
No King For The Street Music Video

No King For The Street Lyrics

Uptown records
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
I say
No king for the street

Maskking! Maskking!
Kama na bitch if you sow you no go reap
I get before no be currency
No dole no school where you dey
Akaracha no be forever
If you no hustle hard you go pull shirt pound pounded yam for your in-law house
Senior man go call small boy Oga
If you know make you know
Suffer dey the street
No joy
All man for himself
Maskking say so
Nothing we no go see for the street

I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
I say
No king for the street

Twale
You don hear
You don see
We dey suffer
We dey hunger
Dem dey play us
Dem dey kill us
Everyday we dey do triple job
But still we no dey see food chop
We dey suffer like mad
We dey pray to the most High
Baba we don too try
No love for the street
Things dey happen for the street
Souls dey die for the street
Nothing we no go see for the street
We dey suffer
We sing raga
We go gaga
Jah bless us for the street

I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
No king for the street
I say eh eh
No king for the street
I say eh
I say
No king for the street

Syt on the mix

Writer(s): uptown maskking
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of No King For The Street

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "No King For The Street".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Jackson Dean

1

138

1

77
Hot Songs
by David Kushner

1

397

1

129
Recent Blog Posts