Life Parol
Life Parol

T.Ollyvar - Life Parol Lyrics

2
Life Parol Music Video

Life Parol Lyrics

No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie
I don tire for this problem
Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o

Dem go dey pamper you so tey uno go know say dem dey chop you like termite for body o 

And when e dry day come for you o, dem go drag e you woto woto like say no be you again

’Folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe. Won le pa.

Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere.
Human being, hater of human being

Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parol
Life Parol
Life Parol
You go see wen wen
Life Parol
Life Parol
Life Parol
Dem go show u wen wen
Life Parole
Life Parole
This life
Dem go throw pepper
For your eyes.

Time dey go you dey hurry now
You put your sweat and your money now
Mad pesin dem dey call you
(Make u No mind dem, dey do your thing dey go)

Periperi scatter my head
Armageddon no be today
Plenty plenty plenty things
(Torn in the flesh but dey do your thing dey go)
’folabi Ogedengbe won lele eh lele eh eh eh eh eh eehe. Won le pa

Do good thing, dem no go reason you
Small bad thing, your lamba everywhere.
Human being, hater of human being

No dey tell them your plans
This people fee dey act like say dem love you
But na lie
I don tire for this problem
Wey dey happen for life
This parol fit dey make man dey para-anger-vex-hate o o o

Outro (Instrumental)
T.Ollyvar Eh !!!

Writer(s): Temitope Adewale
Copyright(s): Lyrics © T.Ollyvar
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Life Parol

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Life Parol".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Peso Pluma, Gabito Ballesteros, Junior H

1

148

1

1K
Hot Songs

1

406
Recent Blog Posts