Kilode
Lyrics
Aww na na na na na na na na na na na na
Itz your homie T ooo ooh no ooo
Ooou Yeah yeah yeah, yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Kilode baby kilode baby want the money but the thing no dey
Kilode baby kilode wetin you dey want girl kilode
Kilode baby no dey do me long thing ooo
Kilode baby this one just be love thing oooo
You better know say me ade only one to love you crazy dem other people dem be chatting shady yeah yeah
I be the only one to love you baby
Yeah yeah
I am just loving you know, you just wanting to know how you got lucky
You just charming you know I'm just curious to know how i got lucky
Kilode baby kilode baby want the money but the thing no dey
Kilode baby kilode wetin you dey want girl kilode
Kilode baby no dey do me long thing ooo
Kilode baby this one just be love thing ooo
Kilode baby no dey do me long thing ooo
Kilode baby this one just be love thing ooo
Baby say she no like my matter
Baby say if i dey lie make i dey bata
Baby say if she dey leave ebe my matter
She no dey like talk
I know dey lie ooo ooo
You for understand ebe me and you
Make we rhyme ooo you be my only only only only
Kilode baby this one no be long thing ooo
Kilode baby this one no be fronting ooo
Kilode baby this one no be long thing ooo
Kilode baby this one no be front thing ooo
Kilode baby kilode baby want the Money but the thing no dey
Kilode baby kilode wetin you dey want girl kilode
Kilode baby no dey do me long thing ooo
Kilode baby this one just be love thing ooo
Writer(s): Najib Sinare
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Kilode
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Kilode".