Be mine
Lyrics
Ahh yh ahhh yh yie ah
It's your boy stegue
Weytin I fit do just to make you my only lover
She carry face She carry sense she get the backer
Lotta girls dey dm but I tell dem say na you ooo (Aah yh)
Any where you want to go I want to be your okada
The Louis V or Gucci or girl maybe Prada
Baby igo buy am double for you oooo (Aaah yh)
All my guys say you do me juju
But na your love wey dey make me dey mumu erh
Girl I fi maya for you yh
Am3 dw3 ak3 shi of3 me Juju
But na your love Wey dey make me dey mumu yiie
Girl I go manya for you ooo
So would you be mine
Odo would you be mine
You carry sense o so be mine
Odo would you be mine
(She be my African Lady)
Ahh would you be mine
You carry sense oo so be mine
Odo would you be mine
(The mother of my children)
Hey there
Hey baby
I'm really finding it hard to trust you
(Wha what)
I know you love me and of course i love you too
(Of course i know)
Your career you a musician
Girls all around you
(That's just my career)
Parties here and there
(I don't even go out for parties)
So would you be mine
Odo would you be mine
You carry sense so be mine
Odo would you be mine
(She be my African Lady)
Would you be mine
You carry sense oo so be mine
Odo would you be mine
(The mother of my children)
One two three then I buckle my shoe
Four five six all this feelings for you
Seven eight nine girl my love is so true
Ten I can not wait just to make you my boo
One two three then I buckle my shoe
Four five six all this feelings for you
Seven eight nine girl my love is so true
And ten I can not wait just to make you my boo
So would you be mine
Odo would you be mine
You carry sense so be mine
Odo would you be mine
(You be my African Lady)
Would you be mine
You carry sense oo so be mine
Odo would you be mine
(The mother of my children)
Writer(s): Emmanuel Boadi
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Be mine
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Be mine".