Ice water
Lyrics
Dem no fit bath with ice water
Dem no fit come my face deny
Dem no fit stop my rise on time
Dem all fit die for this matter
Dem no fit shine my light without
Running my light for shade deh divine
Dem no fit bath with ice water
Dem no fit come my face deny
Wan ni pe bi Mon she rap ko Badi
Tori be ni mo shen follow mohbadi
Orin wa na Fe man gbo ni gboro
Tori pe awa o kere ninu aye
La se lenu bi Sunday igboho
Very soon like this awa na ma blow
Loju ota bi pe kan ma ri Eni gborin wa
But won ti gba gbe pa wa na lo'luwa
Dollar rise dollar fall
I'm going to get my own mi o foor
Cuz every hustler get hin own pay day
That's why I dey always hustle everyday
Let's keep on lighting up the fire
Make we share update make we wire
Cuz mo mo pe emi na ma gbera
Owo to ma Po leti bi ti ice water
Dem no fit bath with ice water
Dem no fit come my face deny
Dem no fit stop my rise on time
Dem all fit die for this matter
Dem no fit shine my light without
Running my light for shade deh divine
Dem no fit bath with ice water
Dem no fit come my face deny
Omo shupe_ru
I be baba Hunter weh deh reign
Hunter shupe_ru
Omo tani hunter shupe_ru
Omo ode ki shojo
Omo akin ki shine
Omo ode, omo akin, omo oba, ki shojo
All the firing
Damn they firing slugs in the street
All the shooting
All the niggas shooting in the street
All the shouting
Everybody shouting in the street
All the dying
Everybody no get alternate
Dem no fit bath with ice water
Dem no fit come my face deny
Dem no fit stop my rise on time
Dem all fit die for this matter
Dem no fit shine my light without
Running my light for shade deh divine
Dem no fit bath with ice water
Dem no fit come my face deny
Writer(s): Akinde Samuel, Akingbulure Omotayo
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Ice water
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Ice water".