Things I Know
Lyrics
Baby do that, baby baby do that
Baby do that, baby baby do that (check out that bass)
Steady trying, dem are trying to kill my vibe
I no getti time for no fucking parasite
I just want liquor and a likkle bit of ice
Money and my peace I never compromise
Me know say talk is cheaper
When you see me them attention seeker
Double XL the girls dem ah ginger
My baby you for signal me make I know
Baby you for ginger me make I know
Feel it coming close
Eh, I can feel it coming closer eh
E be like gongo aso
I stand on what I know, what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen, the things I know
Faaji na turn by turn
Baby do that
It's the way she move body oh
Na the way she ju ibadi
Baby do that
It's the way she move body oh
Baby softly move body
See the way I'm feeling right now is a vibe say no money can buy
It should have been a crime way she whine fit to kill mankind
Why you do that, tell me why she do that?
You should see the way she dey do the rumba
You should see the way her body dey maneuver
Wetin she give me chop I don't know
Know say I pull up when she want, want wants ooh oh oh
E be like gongo aso
I stand on what I know, what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen, the things I know
Faaji na turn by turn
E be like gongo aso
I stand on what I know
Come make I tell you the things I know
Faaji na turn by turn
My baby fine, fine, fine
Give you my time, time, time
Oya listen, the things I know
Faaji na turn by turn
It's the way she move body oh
Na the way she ju Ibadi
It's the way she move body oh
Baby softly move body
Baby do that, baby baby do that
Baby do that, baby baby do that
Writer(s): Douglas Jack Agu, Stainlez BND
Copyright(s): Lyrics © Miracle Christopher Otiasah, BND NATION, EMPIRE PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Things I Know
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Things I Know".