God No Go Shame Us
Lyrics
Brother nwachukwu
Abeg oh don't be sleeping on a bicycle
God no go shame us lyrics
I call my brother for phone
Dey ask am how e de be
Him tell me say Mehn
Everywhere don red and e get as e be
I tell am say no worry
As long as say we no de mortuary
We de alive we still de breathe
E get something weh I believe
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
Vibe
Oga this one no be bobo
I no de talk Wetin I no know
When the time go reach for you
To collect your bread you go collect jumbo
E don tey weh u don de grind ehn
And e be like say your own never enter
But when dem go send the alert
Alaye dem no go use xender
As for me I no get issues
Eledumare de the middle
Na him de shower the blessing
So when I de sow I no wan needle
Somebody wan carry my picture go babalawo I tell am to wait fes
Say that picture weh him wan use no fine make I send am the one weh go make sense
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
Writer(s): Prince Emmanuel
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of God No Go Shame Us
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "God No Go Shame Us".