Ride for You
Ride for You

Phyno, Davido - Ride for You Lyrics

8
Ride for You Music Video

Ride for You Lyrics

Finally I don make cash o
Anything for your bride price o
I pray to God make we no crash o
Cos our love no get spare parts o
Asa ima na kwa gi bu the best part o
I no fit sleep till the the next track o
Epele chuckwu zara mo you dey smart o
And ife me nu na first class o

Shey na you wey been dey hold me down when raba no dey
Mman ji gi ti e play
I can’t let you go baby no way
Baby e ma n kata kwa
And if no be u n ma kwete kwa
The loving na me maha amam gwata kwa

Say I go ride for you
Go high for you o
Maka e marama ne eziokwu
Nwa ndinma ni wey me ego my baby o
Ride for you
Go high for you o
Maka e marama ne eziokwu
Ihe dinma ni we me ego
So gi my baby

Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo
Oye obula ga po kwa gi nyen mo
Buru buru nga po kwa ru nilo o
Oyen obula ga po kwa gi nyen mo

Finally you go chop life o
You better live for my inside o
I no go disappoint yu no be this life
I no dey carry baka for this track o
Nwa nmarama nizie oku
Baby give me loving times two
She sabi cook she sabi do
I never met lover be like u

Shey na u wey been dey hold me down
When raba e no dey Raba e no dey
Mman ji gi ti e play
I no go let you go baby no way
Omo jamisi for the matter
E jo gba mi gbe gba lawana
O girl dis your waist no be here
Oh girl

Say I go ride for
Go high for you
Maka e marama ne eziokwu
Nwa ndinma ni wey me ego my baby o
Ride for you o
Go high for you
Maka e marama ne eziokwu
Ihe dinma ni we me ego
So gi my baby o

Ndi obodo na ndi ezi nu lo mo
Oye obula ga po kwa gi nyen mo
Buru buru n ga po kwa ru nilo o E’wo
Oyen obula ga po kwa gi nyen mo

Okwa soso mu na gi ge bi oooh bi o bi o bi o
Anytime u call I go ready oh bi o bi o bi o
Nwa marama ye kwa m nfe ge ri o bi o bi o bi o
Asa m ji eme onu I go ride for you, baby oh bi o bi o bi o

Writer(s): CHIBUZOR NELSON AZUBUIKE, DAVID ADEDEJI ADELEKE, OLUSOLA EMMANUEL OGUNDARE
Copyright(s): Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Ride for You

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Ride for You".

Frequently Asked Questions

  1. Who are the artists featured in the song 'Ride for You'?

    'Ride for You' is a collaborative song by Nigerian artists Phyno and Davido. Phyno is known for blending Igbo rap with mainstream music, and Davido is a globally recognized Afrobeat and Afropop singer.

  2. What themes are explored in 'Ride for You'?

    In 'Ride for You', Phyno and Davido explore themes of love, commitment, and loyalty. The lyrics express promises and vows to stand by their partners through thick and thin, emphasizing deep emotional connections and the willingness to sacrifice for their loved ones.

  3. What languages are used in the song 'Ride for You'?

    The song 'Ride for You' features a mix of English and Igbo, reflecting the rich linguistic diversity of Nigeria. This blend helps the song resonate with audiences both locally and internationally.

  4. Who wrote the lyrics for 'Ride for You'?

    The lyrics for 'Ride for You' were written by Chibuzor Nelson Azubuike (Phyno), David Adedeji Adeleke (Davido), and Olusola Emmanuel Ogundare. All three have contributed significantly to the Afrobeats and Afropop genres.

  5. What is unique about the musical style of 'Ride for You'?

    The musical style of 'Ride for You' combines contemporary Afropop beats with traditional Nigerian rhythms. This fusion creates a captivating sound that highlights both Phyno's and Davido's strengths as versatile artists.

  6. When was 'Ride for You' released, and on which album can it be found?

    'Ride for You' was released as part of Phyno's 2019 album 'Deal With It'. The album showcases Phyno's range as an artist, blending various music genres and featuring collaborations with different artists.

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

800

1

7

1

134
Hot Songs

1

2K
Recent Blog Posts