See Love
See Love

Peruzzi - See Love Lyrics

2

See Love Lyrics

Wah wah wah
Wah wah wah

Won fa'ra we mi gan wah wah wah
Walai talai dem never see no one like me
On my way to the top (To the top to the)
Nobody fit to take my shine

When I look in your eyes I see love
I feel passion my beloved
I feel crazy like real loves
Nobody fit to be yours lo lo lo lo
I'm in love
I feel passion my beloved
My empty cup I fill up
Kpk on throw don't kill love

I resist on to shalaye
I wan live my life
As I please (I no want bad energy)
I resist on to shalaye
I wan live my life
As I please (I no want bad energy o)

As I please
I no want bad energy o
I resist on to shalaye
As I please
I no want bad energy o

I no want bad energy don't give it to me now
I came with your remedy come take it and heal up
The energy wey dey cure your ginger
The energy wey dey bust your liver
The energy wey dey cool your trigger le le le

When I look in your eyes I see love
I feel passion my beloved
I feel crazy like real loves
Nobody fit to be yours, lo lo lo lo
I'm in love
I feel passion my beloved
My empty cup I fill up
Kpk on throw don't kill love

I resist on to shalaye
I wan live my life
As I please (I no want bad energy)
I resist on to shalaye
I wan live my life
As I please (I no want bad energy o)

As I please
I no want bad energy o
I resist on to shalaye
As I please
I no want bad energy o

Writer(s): OKIKIOLU AWOYELE, TOBECHUKWU OKOH
Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of See Love

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "See Love".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

800

1

7

1

134
Hot Songs

1

2K
Recent Blog Posts