I wish
Lyrics
I wish I wish I wish
I wish I wish I wish
Baby mi say
I wish
Make I lose some weight o
Make I get figure 8 o
Bi t'Agbani Darego
Bobo me say
I wish
Make I get full swag o
Bi ti Ebuka Obi Uchendu o
Your favourite MCM
And I wish
Make I get rich popsie
Bi ti DJ Cuppy
I swear I go get zero worries
But I know
If wishes were horses
All them bambiala
Dem go dey order Uber
Olusola
Me I wish
Make I get Ferrari
Make I Dey wear Versace
Kin de ma gbe n Lekki
And I wish
For my first and then second degree o
Followed by multimillion-dollar deals o
Make I turn to celebrity o
And I wish
Make I get my visa
Kin ma japa lo s'America
Ki n le ma k'owo wa'le
If I decide
All of my wishes
L'oju aye mi o
They will come to pass yehiyeh
Wo whether you be slim fit
Or plus size
On a low key
Abi you be high rise
Activate yourself o
Appreciate yourself o
You be black or you yellow
Hello
As you dey work o
Your alarm go blow
Celebrate yourself o
Elevate yourself o
I wish I wish I wish
Ki lo wish?
I wish I wish I wish
Aye mo ni ki lo wish
I wish I wish I wish
To ba ko'le, to ba ra moto
I wish I wish I wish
Omo sia a po gan
I wish
Make I get alert
Wey I go need to convert
Iyen from pounds and dollars
And I wish
Make everyday be like holiday
Thank God it's Friday
But my favourite day omo na Monday
And I wish
Make I turn politician, ahn
Make I go television
Make I say fellow Nigerians
Oh yes I know
Yes I know
I fit do the miracle
Fit do the miracle
'Cause all things are possible
'Cause all things are possible
If you believe
So whether you be slim fit
Or plus size
On a low key
Abi you be high rise
Activate yourself o
Appreciate yourself o
You be black or you yellow
Hello
As you dey work o
Your alarm go blow
Celebrate yourself o
Elevate yourself o
I wish I wish I wish
Ki lo wish?
I wish I wish I wish
Aye mo ni ki lo wish
I wish I wish I wish
Tan ba fi e j'oba ilu yin
I wish I wish I wish
Omo sia a po gan
Hmm say what say what say what anything can happen
Hmnn anything can happen
Na today we see you no know tomorrow
We no know tomorrow
Say what say what say what anything can happen yeiyeh
Hmnnn anything can happen
Ah! na today we see you no know tomorrow
I've got my mind made up
Ooh yeah!
Anything I wanna be I go be
I've got my mind made up
Oluso' Olusola anything I garra do I go do
I've got my mind made up
Mo l'ori rere l'ori mi o
Ori rere
I've got my mind made up
I say nothing can stop me if I don't stop myself
I've got my mind made up...
Iya to j'omo f'ogun odun o
Apata gangan
Ekun t'omo sun f'ogun odun ko le p'ani
Baba j'ada s'oke n'igba igba
Ibi pelebe ni yo maa wo'le
Ani mo b'Eledumare duro o
Igba oko
Igba ada
Ani won di'te oke
Oke o je
Oke o mu
Oke bori o
Ibi ma de ma de o
To ri emi ni mo ja'we akoko
Onan la o onan la
Nire nire lan s'oro owo
Nire nire lan s'oro omo
Nire nire ni t'emi o
Onan la ooo
EQ
Writer(s): SHITTU OLUSOLA
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of I wish
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "I wish".