In this powerful track, Olamide channels the spirit of resilience and defiance, drawing parallels between his struggles and the tumultuous region of Gaza. The lyrics depict a narrative of overcoming adversity, where despite being from a harsh background ("straight from the jungle"), the artist remains unapologetic and steadfast in his journey ("man gast steady dey para"). He emphasizes self-reliance and toughness, suggesting that he navigates life's challenges with the same intensity as one would in a conflict zone ("Gaza"). The repeated references to "Gaza" symbolize an environment of constant strife, which Olamide uses to illustrate his own battles and victories in life. Through this metaphor, he conveys a message of strength and endurance, asserting that he will continue to thrive regardless of circumstances.
Gaza
Lyrics
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)
Anybody to ba be (Gaza)
Anobi lo ma be (Gaza)
Eleje ni legend (Gaza)
Omo'ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb'omo merin s'ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo senu bi Fela (Gaza)
Ta lo fe toku la (Gaza)
Egbo ta lo ko won wa (Gaza)
Le won
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I'm from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)
Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi ko mo ko Nzaza (Gaza)
Oga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lo yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
'Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their souls
May Allah rest their souls
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma fuck baba e up
Writer(s): Olamide Adedeji
Copyright(s): Lyrics © EMPIRE PUBLISHING
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
What is the Meaning of Gaza
?
End of content
That's all we got for #