Mind
Lyrics
It’s ND NATION baby!!!
Ayiiii
Listen now up Ayiii
So many things wey he Dey Sup ,So many thing wey I don see Melo gan ni I won talk
Mo so fun won take it slow
So many thing wey my eyes don see
So many things wey my mouth no fit talk ooo
Melo gan ni mo fe so,
Response
my mind Dey tell me take it slow
I say nah one life & good life and I go chop ham, Ooo
Response
My mind Dey tell me take it am slow
Take ham, think ham, and I go take ham Slow.
Response
My mind Dey tell me take it slow
All the big big things una Dey show for e internet ooo,
Response
My mind Dey tell me take am slow
Make u no rush ham, I go like to chop ham ooo
Response
My mind Dey tell me take am slow
Verses 1: Come see me see sister Kate, see her with her Mary k , tying to impress brother K,
I just dey tell ham take it slow .
I Call her Ada she want to give me another one ooo
She want bam bam, I no go follow another one oooooo…….
social media I no Dey play
Many people Dey Dey waste.
Time no Dey to Dey use play
My mind Dey tell me take it slow
And if u talk ham , Dem no go understand oooo
Omo u talk ham Oooo,
Omo u talk am ooo
Omo dat year Wentin my eyes see
I No fit talk ham, Ooo
Omo you talk am ooo
MagicBoi
Take it easy on the beat
Junkie Mix
Nd tee finest
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Mind
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Mind".