Life Is Eazi
Lyrics
Vibes zaga dat
lt's your boy Eazi
O ti am in falling Materkraft on the beat
When I no get doe
When I no get doe
Everybody tell me no
Everybody tell me no
But now baba God change am for me eh ah ha
Life is Eazi oh
You see when I never blow
When I no get doe
Ohema dey tell me no
Nkechi dey tell me no
But now baba God change am for me eh ah ha
Life is Eazi oh
Destiny dem no go fit change destiny
Dem be no invest in me dem be de lose interest in me
I go dey cry I go vex and then I go down on my knees especially
When mama holla pe mi oma ti juen since yesterday
But ni sin money log everyday
Wo ni kilotunde Shabiola lo tunde yi
Level wo no tun me de yi lo tun mu de yi
Pattern wo lo tun mu de yi
Awa ni leader new school
Aboki ta ba ja ani sonuku
Wo money no dey tire bado no dey tire everyday na fire
Ngwanu when I no get doe
When I no get doe
Everybody tell me no
Everybody tell me no
But now baba God change am for me eh ah ha
Life is Eazi oh
You see when I never blow
When I no get doe
Ohema dey tell me no
Nkechi dey tell me no
But now baba God change am for me eh ah ha
Life is Eazi oh
Ife onye ga abu na uwa
Nya bu ihe oga abu
Nwanne ebe onye ga ano nu uwa oh
Nya bu ebe oga eje oh
Uwa si na akala aka oo
Gone are those days mgbe ezigbo owu na asa mo
Mgbe ata na agbam oo
Now I don get doe
No you see all these okpeke no fit drop me low
Dem no fit tell me no
Ihulanu uwa chiga achiga
Now anyi kuga akuga
Ima na ifeoma so mu oo ha eeh
Ngwanu when I no get doe
When I no get doe
Everybody tell me no
Everybody tell me no
But now baba God change am for me eh ah ah
Life is Eazi oh
Ngwanu when I never blow
When I no get doe
Ohema dey tell me no
Nkechi dey tell me no
But now baba God change am for me eh ah ha
Life is Eazi oh
Ah ah ah ah eh eh eh eh ah ah eeh na na naa
Zaga dat
Ahhh ah ah ah eh eh eh eh ah ah eeh na na naa
Zaga dat
It's your boy Eazi
Life is Eazi oh
Haha
Zaga dat
Accra to Lagos
Materkraft on the beat
Life is Eazi oh
Zaga dat Falz
Writer(s): Chibuzor Azubike, Olamide Adedeji, Oluwatosin Ajibade, Sunday Nweke
Copyright(s): Lyrics © TUNECORE INC, CTSO MUSIC, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Life Is Eazi
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Life Is Eazi".