Change am for me
Lyrics
Change am for me
Change am
Change am for me
Change am
Change am for me
Change am
Change am for me
Ohh Wooh oooh uhh
Hmmm
Ooh wooh oooh uhh
Ooh wooh oooh uhh
Yeah yeeeh
Lord god the holy book say everybody na your son
But he be like say na one naija parent na him just adopt me
Even when morning don break and sun don commot
I stand for my helper front but be like say they no day see me
Baba I kneel down for your front like person were day go catholic
Every body know me as a muslim if I vex I'll speak arabic
Am not doing this to disrespect you
But you say anything were day bother us make
We tell you that's why I brought this to your table
Thank you for saving me from last night attack
But e get this thing were dey always break my heart
Seeing my dad at his age still day hustle day and night
So many gbese but still nothing seems to be right
I suppose chuck hand for pocket say dad use this one flex
You don day old sit down relax, and make you rest
For family matter money bring down my level
No be me deceive adam and eve na the devil
You say make we run to you anytime we need help
I no be small pikin again answer my prayer request
You see that promise were you promise my family
No reason baba see I need am today
This na blessing were my forefathers don dey pray for
And now my dad is now sixty four
Myself I go still turn thirty four and the blessing never come
Baba change am for me
Change am for me
Change am
Change am
Change am for me
Make you change am
Change am
Change am for me
I say change am
Change am
Change am for me
So many people go hear this track think say I dey blame you
But only know the pains that am passing through
They born me not even with a rubber spoon
Na you create me he get some plans were you never aprove
Charles don dey match the four latest tire with some dope boys
Hmmm that one?
I know say him way no pure
I was born poor but wanna die rich
Baba abeg carry my leg go were I won reach

Writer(s): Musti MonarchTDK
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Change am for me
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Change am for me".