Healing Powers
Lyrics
I tell my body sey moro I go wake up early morning time cos chale man for dey jog
But e knack four thirty and I still dey club dey come san smoke my third jot
The club manager make the final call say dem dey com close the bar
He dare not
The kala wey me den am talk everything finish gyemu plus Mutombo
Well dodged

Make I try describe the tin for you
Make I show you what I mean
Make I explain my situation for you
Maybe you fit to help me
They tell me your brew has healing powers
Release my tension else I crash and burn
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons that I fail to grasp
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons that I fail to grasp
Life get lessons and I crash and burn
Walked into this function with only one concern
They tell your me brew has healing powers
Release my tension else I crash and burn
Life get lessons that I fail to learn
Life get lessons that I fail to grasp
Life get lessons and I
Writer(s): Bondzie Ansah
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Healing Powers
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Healing Powers".