Nightmare
Nightmare

Kida Wonder - Nightmare Lyrics

Jul 27, 2021
37
Nightmare Music Video

Nightmare Lyrics

This is music from the soul I take God beg you no Dey jonze
And if I die today y'all should listen to my tunes
Nah one or two wey happen no be say we really like street
We gat too get the bar cos nah money Dey make the life sweet
Update con be like password everybody dey hide am
The love we shared as kids the quest for money don divide am
Facing hard times alone nobody dey reason me
Money no Dey aza be like brokenness imprison me
We no get any choice so we go dance follow the drum
Life Dey f*** me and my gee he come Dey be like threesome
Daddy no Dey again so I gat carter for the family
OTF On G you know say nah only the family
Ask people for help dem dey snub dem no reply
Challenges don educate me nobody be your guy
Made a lot of sacrifices but still nothing too show
I con dey reap bad fruits when Nah better seed me i sow
Kept my fingers crossed I was still hoping for the pay day
Nothing good comes easy i no panic as delay dey
Pains upon pains it's hard for me to recover
I no know say life go hard damn I just dey discover
It's like a night mare but you dey see am for your eyes
Yeah you Dey see am for your eyes

Mehn I just dey realize

Its just me and myself grinding for a better life
It's getting harder and harder but still on still I must survive
Nobody dey too run to I dey call dem no dey pick
I Put my life on the line for real this hustle must to click
One of my guy call me kida how far give me your control
Dey follow us go operation pounds and dolls you go control
I never knew I never knew I would become a robber
Life was fucking me up she run am without the rubber
What if I get killed? Then mummy will be in tears
Well sha I be Omo ghetto so I'm facing my fears
Risked all for the Cheque like I had to zoom
Thought it was a nightmare but for real I was in doom
Remembered living in my past like I got no where to stay
Any way nah way my guy so nigga I don find my way
After the stress wey man don go through too sad we go still die
It may be like a night mare but you go see am for your eye

Writer(s): Kida Wonder
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Nightmare

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Nightmare".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Steffany Gretzinger ft. Bobby Strand

1

174
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts