For My Good
For My Good

K3ndrick - For My Good Lyrics

Mar 5, 2021
2
For My Good Music Video

For My Good Lyrics

Uh...
People dey hurry hurry
To make the money money and shine
And in the course of the journey
Some of them did some things that are not really fine
Jehovah bless me bless me
Don't let my friends oppress me na their line
You know say na the things
Wey you talk with your mouth
Na him your life go design
Well I choose to say
All things are working for my good
And no be say I no know wetin I dey talk
No be by my power o or by my luck
I choose to say everything is working for me
My father takes me personal, yeah
And that's why he no go ever fail me no
(Oh oh oh)
Carry that cross just for me
Everything he do na for me
I no fit shout
And I no fit close my mouth
Say na me be him personal person...
Shower me with blessing
Carry my matter for head o
See I no fit fail it's too late too late too late too late
True life is not in things
Are you hearing me?
True life is not in things
And it's not in being famous
The world may applaud you
When you do what they like
But you do something they do not approve of
They'll hate you for it
Look at Jesus, he never sought to please men
But he is still the greatest man that ever came to this planet
Does Jesus inspire you?
Does Jesus inspire you?

Uh...
People dey hurry hurry
To make the money money and shine
And in the course of the journey
Some of them did some things that are not really fine
Jehovah bless me bless me
Don't let my friends oppress me na their line
You know say na the things
Wey you talk with your mouth
Na him your life go design
Well I choose to say
All things are working for my good
And no be say I no know wetin I dey talk
No be by my power o or by my luck
I choose to say everything is working for me
My father takes me personal, yeah
And that's why he no go ever fail me no
(Oh oh oh)
Carry that cross just for me
Everything he do na for me
I no fit shout
And I no fit close my mouth
Say na me be him personal person...
Shower me with blessing
Carry my matter for head o
See I no fit fail it's too late too late too late too late
True life is not in things
Are you hearing me?
True life is not in things
And it's not in being famous
The world may applaud you
When you do what they like
But you do something they do not approve of
They'll hate you for it
Look at Jesus, he never sought to please men
But he is still the greatest man that ever came to this planet
Does Jesus inspire you?
Does Jesus inspire you?

Writer(s): Kendrick Michael
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of For My Good

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "For My Good".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Steffany Gretzinger ft. Bobby Strand

1

174
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts