Federal Way
Lyrics
Hu Ah hu aha ah ah
(This beat is mind blowing)
Huyeh Jaybrown de Ultimate
Ah Federal way hey
Person wey go help you fit stress you
Make peace cuz your enemy fit help you yh
Carry body before Dey shenk you
Cus if dem see you finish dem wreck you yh
(Wreck you yh eh eh )
Tan ba bae so kogbo
Farabale ariwo ko o
Nkan toni gba lolowo
Talika niwati tete ko o
Fed Fedeal way
Everyday na spacial day
People make money illegal way
Run to God it is never late
Hunter hunter Bella way
God is not ungodly omah lay
Give me shit I give you suck away
Spend the money like it's ballers day yh
Spend the money like it's baller's day yh
Spend the money like it's baller's day yh
Federal way yaya federal way
Life is spiritual no be only bird Dey fly
I trust no body paddi sef dey sly
Everyday people born everyday people Dey die
(People Dey die)
While some people are laughing some people Dey cry (Some people Dey cry ah ah )
Nobody want make you tall Na you go ti werey bo o
Dem Dey pray day make we fall lola oluwa kole jo o

Eh eh federa way eh eh
Federal way

Writer(s): Joseph Joshua
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Federal Way
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Federal Way".