Afturaw
Afturaw

Emaxee - Afturaw Lyrics

Apr 18, 2020
2
Afturaw Music Video

Afturaw Lyrics

Ehhhhh
Ahhh Ahhh Ahhh Ehhh
Aykbeats
Ehhhhh
Ahhh Ahhh Ahhh Ehhh

Emaxee
Be the rap wey dey flow
Wey dey show
Wey dey come

Ghanaian girls love the accent
(Yaw)
Money be dey show, e no dey absent
(Yaw)
I be virgin boy, I no dey have sex
(Yaw)
So everything you talk fit be nonsense
(Yaw)
I dey flow so well on a Ghana type rap
I dey smoke weed, I be gbana type man
Dem dey share food,
Help me gather five wraps
If you no get cedis,
You fit gather five pounds

Turn am from slow mo to fast one
(Fast one)
Nah dem dey wish us the downfall
(Downfall)
Afturaw they wish we can fall
(Can fall)
Afturaw we still dey stand tall
(Stand tall)
Turn am from slow mo to fast one
(Fast one)
Nah dem dey wish us the downfall
(Downfall)
Afturaw they wish we can fall
(Can fall)
Afturaw we still dey stand tall
(Stand tall)

We dey fresh, we dey chop up
(Afturaw)
And the babes dem dey lock up
(Afturaw)
Anybody wey disturb us
(Afturaw)
We go show them the stop bus
(Afturaw)
We dey fresh, we dey chop up
(Afturaw)
And the babes dem dey lock up
(Afturaw)
Anybody wey disturb us
(Afturaw)
We go show them the stop bus
(Afturaw)

Things wey you face nah the obstacle
But can you see your life?
It is wonderful
You dey get bar, dem dey come famz you
If you drop anything, I go drop pass you
Dem say record labels don dey find us
(Yaw)
Everything I do I just dey thank God
(Yaw)
If you no be fan make you get lost
(Yaw)
If you love the jam put your hands up
(Yaw)

Turn am from slow mo to fast one
(Fast one)
Nah dem dey wish us the downfall
(Downfall)
Afturaw they wish we can fall
(Can fall)
Afturaw we still dey stand tall
(Stand tall)
Turn am from slow mo to fast one
(Fast one)
Nah dem dey wish us the downfall
(Downfall)
Afturaw they wish we can fall
(Can fall)
Afturaw we still dey stand tall
(Stand tall)

We dey fresh, we dey chop up
(Afturaw)
And the babes dem dey lock up
(Afturaw)
Anybody wey disturb us
(Afturaw)
We go show them the stop bus
(Afturaw)
We dey fresh, we dey chop up
(Afturaw)
And the babes dem dey lock up
(Afturaw)
Anybody wey disturb us
(Afturaw)
We go show them the stop bus
(Afturaw)

Aftu
Aftu
Aftu
Aftu, Aftu, Aftu, Aftu
Aftu, Aftu, Aftu, Aftu

Ghanaian girls love the accent
Accent, love the accent
Money be dey show, e no dey absent
Biggie no dey absent
I be virgin boy, I no dey have sex
Ah I no dey have sex
So everything you talk fit be nonsense
Obidi Nonsense

Ehhhhh
Ahhh Ahhh Ahhh Ehhh
Ehhhhh
Ahhh Ahhh Ahhh Ehhh

Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Afturaw

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Afturaw".

Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts