Story Time
Lyrics
Skrryyaahhh
Gege
Ge gegege
Gege
2020 Gbese!
Naso dey talk say Dreyy Flexx dey do yahoo
Everything I do gbogbo wan fe ma tackle
Omo I no get time for these girls way Dey kaku
Wo ni pe mi o nice won ni pe mo maan gawu
Iyalaya anybody way Dey catch cruise
But if you talk say I no blow
I no fight you
if I fight you
Omo you go just lose
Because I no get time for those ones way No dey plan part 2
See me now I’m always living life
Always balling out
I dey chop life
The beginning and the end now you see na
I am the highest in my game what you saying now
I said
Story story story story
You gats to give God glory glory
Cus Omo this life e no funny
Wallahi you go suffer if you no get money

Story story
You gats to give God
Cus Omo this life

My story too long
I don’t know where to start from
All the way from ilesha to Lagos
I dey strive jor
I dey para
They talk say I no go reach far
So na just words
Reminiscing about the time that I had choice
But it was the grace of God that kept me up
Cus my mom back then really had it rough
And I had to keep cool , got to stay strong
You say you are hating
You say you will kill me
You say you will spoil my reputation on IG
But I no get all this time to be thinking
The only thing I think about is my family

Skrrryyaahhh

Writer(s): Ayodeji Tomomewo
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Story Time
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Story Time".