Alarm Clock
Alarm Clock

Burna Boy - Alarm Clock Lyrics

46
Alarm Clock Music Video

Alarm Clock Lyrics

God made us
He made them magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself (wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same tribe
It's Black love
It's that real love
Wake up

Ooh whoa
Alarm clock, all stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Se dem send you ni
Se won ran e ni (e ni)
Se dem send you ni
No-no-no-no
No-no-no-no

Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under?
I must be a special type of broda
Some type of Oga (ay)
You go come discover (ay)
That I'm really unstoppable

Jesu ba mi s'ona, s'ona, s'ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j'ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

Aye yo, you awake yet?

Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong
Copyright(s): Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Alarm Clock

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Alarm Clock".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Tommy Down

1

6
Hot Songs
Recent Blog Posts