Rara Rira
Rara Rira

Brymo - Rara Rira Lyrics

6
Rara Rira Music Video

Rara Rira Lyrics

Me and my guys
Our party no dey end
Miss white dey for house
She go stay with us till the dawn

We dey talk the talk we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday
Dem go come true tomorrow

Everybody wey we meet
For the places wey we dey go
Dem like to jolly
Like to talk shit
And do the things dem dey talk

We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come

Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira

Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira

Me and my guys
Our party no dey end
Conversation till dawn
Shayo for we cups
We dey talk big talk we dey work
We dey like things wey be posh
All the dreams of yesterday
Must to come true tomorrow

Everytime we dey for town
We dey make the people happy
Dem dey talk to us, they walk to us
Say dem like the way we dey roll

We no get the time to dey fuss
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much
And wait for God to come

Rara rira areh rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara rira

Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Rara rira areh rara rira
Bam bam bubam bam bay
Rara rira
Bam bam bubum bam bay
Rara

Me and the people
Our hard work been no dey pay
The world dey turn
We dey constantly on the run

Everybody dey come
Dem dey bring chains and the cuffs
Dark skin people dey run run
Some dey wait for help from the Lord

Writer(s): ASHIMI IBRAHIM
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Rara Rira

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Rara Rira".

Frequently Asked Questions

  1. Who is the artist behind the song 'Rara Rira'?

    'Rara Rira' is a song by Nigerian singer Brymo, whose full name is Ọlawale Ọlọfọrọ. He is known for his unique fusion of various music genres and has released multiple studio albums, including 'Yellow'.

  2. On which album is 'Rara Rira' featured?

    'Rara Rira' is featured on Brymo's seventh studio album, titled 'Yellow'. The album was independently released on April 1, 2020, and explores a variety of themes including love, socio-politics, and hedonistic viewpoints.

  3. What are some of the musical styles present in 'Rara Rira'?

    'Rara Rira' falls under the genre of alternative pop with influences of folk percussion. The album 'Yellow', where the track is featured, includes a mix of sentimental ballad, trap, sophisti-pop, shoegaze, rock, synth-pop, and folk.

  4. What languages does Brymo use in the song 'Rara Rira'?

    In the song 'Rara Rira', Brymo primarily sings in English and Nigerian Pidgin. His album 'Yellow' features tracks recorded in multiple languages, including English, Nigerian Pidgin, Yoruba, and Igbo.

  5. Does 'Rara Rira' feature any other artists?

    No, the song 'Rara Rira' does not feature any other artists. The only feature on the album 'Yellow' is Nigerian singer Lindsey Abudei, who co-produced and co-wrote the track 'Abụ Ya'.

  6. Who produced the track 'Rara Rira'?

    The track 'Rara Rira' was produced by Mikky Me Joses, who is a frequent collaborator with Brymo. Mikky Me Joses also produced and engineered the majority of the tracks on the album 'Yellow'.

Lyrics Discussions

1

10
Hot Songs

2

2K
Recent Blog Posts