Pim Pim
Pim Pim

Brymo - Pim Pim Lyrics

14
Pim Pim Music Video

Pim Pim Lyrics

When them ask wetin you fit do for here
Inspiration go pull you through them go hear
Dem dey lose themselves to break you here
You hip you hop you no bruise for where

The forces dey behind you my dear
Even your misadventures bear good fruit well
Intentions pure go guide me there
Love na my parlor do here

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart e no easy
Life not harder oduimi

No listen pim pim
Detractors detract listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking

The matter plenty and the truth there
But every turn na your own too my dear
No let greed trample the truth you hear
Life dey sing your favorite tune you dey hear

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart e no easy
Life not harder oduimi

No listen pim pim
Detractors detract listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking yeah

Survival get hin own rules yeah
Hear your words before you spew them
Check your history the truth full there
Inspiration dey guide you through there

No listen pim pim
Follow your own rules strictly
Deliberate work dey pay listen
To betray self na high treason

No listen pim
Advise wey bitter the truth e be
You dey hunt corruption for my country
Nearly everybody go go prison
No listen pim

Writer(s): EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Pim Pim

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Pim Pim".

Lyrics Discussions

1

685
Hot Songs

1

682
by Gustavo Moura & Rafael

1

25

2

2K
Recent Blog Posts