Black Man, Black Woman
Black Man, Black Woman

Brymo - Black Man, Black Woman Lyrics

5
Black Man, Black Woman Music Video

Black Man, Black Woman Lyrics

This love from the very beginning na taboo

I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth

And this kind of responsibility
Na for few

We carry our matter ah
For head

If na the days of our fore fore fathers
The way we dey live dem go call us Messiah
Like Amadioha
Like Sango and Oya

But I be black man
I bend the whole town
To impress some crazy clown
Wey dey spread the hate around

Black man
I own the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world
But I no care to solve am for my own

I dey show I dey buy I dey owe
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rule
Na wetin man go do
Na to break the rules but for good

And you be black woman
You wear your pain like amour
You take your luck and lock up
You say na man get the fuck up

Black woman
Na you get the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world

But you no care to solve am for your own
You dey you dey jolly
You dey pose

Writer(s): ASHIMI IBRAHIM
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Black Man, Black Woman

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Black Man, Black Woman".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
by SZA

1

271
Recent Blog Posts