WORRY MAN
WORRY MAN

BLY OCTOBER - WORRY MAN Lyrics

Sep 19, 2022
3
WORRY MAN Music Video

WORRY MAN Lyrics

Worry man no put craze for the place
Same place wey e dey take pray for daily bread
Worry Man no care for another man
Wey no send e papa oga you better stay dead
Worry man no dey care wetin people talk
Your money no be my money e no dey give me cred
Worry man make money no come with billings
No hard feelings
Worry man too many things for the head
Even if the blood shed one shot take ten
Worry man wey stake sporty bet
Pay less urgent 2k my guy no stress
Worry man no dey take things wey no benefit
In any way come sun or under rain
Worry man just wan calm down
Could be tears from another round
Worry man no dey too put heart
For loose back everything dey we dey push back
Worry man share update everybody take bread
Still oyo if you no warn them

Worry Man share update for the bread
If you wan take them

Worry man everyday everyday everyday everyday
Pray for the glory days
Patience for the glowing grace
Lay down like sporting waves
Shine bright need them dark shades
Not for women we no gat Space
Why you dey bill people wey dey share good news
You dey whine Mr Worry Man

Writer(s): Samson Emenugha
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of WORRY MAN

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "WORRY MAN".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

10
Hot Songs

2

2K
Recent Blog Posts