FUN
Lyrics
Yh yhyh
It's frosty baby nooni
Make we rendezvous
Make I handle you
It's frosty baby nooni o
Make we rendezvous
Make I handle you
Wan wan wan
It's frosty baby nooni
When the gbedu go drop
Dem go know what's up
Wussup wussup
Ibadi ni koko ko jojo
Ma se mi bi somiso
Somiso mi so
I don spend all my saving on you what's up
On you what's up
But you come dey jajajaja
Tell me shey I mess up
No dey use me play
Eh
Looking for that girl
She dey whine her whine her waist well well
She dey whine to the base well well
She dey make my head swell oh
Who's that girl?
Wey dey gbadun on the beat well well
She dey carry far away my stress
Times when I love my girl
I love my girl
I love my girl
She dey whine her whine her waist well well
She dey do abena do well well
She dey make my head swell o
Who's that girl?
She dey carry away all my stress
Cuz she carry well ah for back
I go carry you for my back
Uhuh uh
I just wanna have some fun
And I got my hands in the air cuz
I don't wanna hurt no one
We vibing oh yeah
I don't wanna do no wrong
And I got my family here
Cuz I ain't never trust no one
Brother jeki shayo wole oh
Owo ti de tete gbori wole
Taba ti de dan dan shana wole oh
We just wanna have some fun
Sister jeki shayo wole oh
Owo ti de tete gbori wole
Taba ti de dan dan shana wole oh
We just wanna have some fun
Make we dey make we dey
We dey jolly oh
Me no dey me no send anybody o
People dey wey dem no wish for you
If you like make you kind pass oloun
Where you dey when we dey with no money o
Wey we dey you been dey form foreign o
When the time come it just come for you
Made a hundred just to ball it all on you
On you
Cuz I know as you dey do
Whine in a rizzla
How you been dey do
Come follow me you're feeling the gbedu
I ain't gonna hurt no one
I know as you dey do
Why you in a distance
What you finna do
Henny on the rocks
I'm high like parachute
I just wanna have some fun
Eh
Say I'm looking for that girl
She dey whine her whine her waist well well
She dey do abena do well well
She dey make my head swell oh
Who's that girl?
Wey dey gbadun on the beat well well
She dey carry far away my stress
Times where I love my girl
I love my girl
Writer(s): Ayokunle Bakare
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of FUN
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "FUN".