Para
Lyrics
When I'm in the studi'
Hit song na gara
All about the ego
The fame na jara
Call paramedics
Boys don Dey para
Like say I never chop
No dey tell me what's up
Me and you no be bro's
What you doing here with us
No dey follow me talk all these things
Wey no be my concern
Wetin you wan discuss
That shit no dey give me bucks
Since 1999
Kids flow been 99.9
Know the style tear rubber
But the trust me boi
I've been in it from time
Fresh out fresh out
But we aging like wine
Boys always online
Trying to get it off crime
Tryna get that overload
Get the money fast and overdose
Till I can't breathe then hold my nose
Pull up in a whip like what are those
Know the game
Our culture
No time for these vultures
Dribble them like 98' Okocha
When I'm in the studi'
Hit song na gara
All about the ego
The fame na jara
Call paramedics
Boys don Dey para
Writer(s): Bolaji Ladipo, Winner Forster
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Para
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Para".