Temper
Lyrics
14Records baby
Na naa
Wawawa
They calling me YoungCee
Baby walk a mile in my shoes
Killamity make a man them confuse
E don tey i dey beg you dey refuse me ai (Mogbe o)
Another man want to seduce you
He get money for boot
Say eleke make am want to confuse oh no
E don tey wey i dey find you
Now you don burst my brain oh
I just no fit relax oh (No Shawty)
Now you wan catch my vibe oh
The feeling is alright oh
My brain don dey reset oh (No Shawty)
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby, Baby Baby
(Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love oh
Girl i go stand by you
So many things me i wan tell you
If na to fight i go fight for you
See we be one and we strong pass two
Baby i no dey brag for you i swear
But assurance cover you my dear
I no fit bobo you my dear
Wetin i for do
E don tey wey i dey find you
Now you don burst my brain oh
I just no fit relax oh (No Shawty)
Now you wan catch my vibe oh
The feeling is alright oh
My brain don dey reset oh (No Shawty)
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby (Baby Baby)
(Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love oh
Yeahhh
Baby cool my temper
Baby cool my temper
Baby, cool my temper
Baby, wa wa wa wa
Fonext on the mix
14Records baby
Na naa
Wawawa
They calling me YoungCee
Baby walk a mile in my shoes
Killamity make a man them confuse
E don tey i dey beg you dey refuse me ai (Mogbe o)
Another man want to seduce you
He get money for boot
Say eleke make am want to confuse oh no
E don tey wey i dey find you
Now you don burst my brain oh
I just no fit relax oh (No Shawty)
Now you wan catch my vibe oh
The feeling is alright oh
My brain don dey reset oh (No Shawty)
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby, Baby Baby
(Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love oh
Girl i go stand by you
So many things me i wan tell you
If na to fight i go fight for you
See we be one and we strong pass two
Baby i no dey brag for you i swear
But assurance cover you my dear
I no fit bobo you my dear
Wetin i for do
E don tey wey i dey find you
Now you don burst my brain oh
I just no fit relax oh (No Shawty)
Now you wan catch my vibe oh
The feeling is alright oh
My brain don dey reset oh (No Shawty)
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby
Baby coolu temper baby baby (Baby Baby)
(Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love we dey cool my temper
(Moniko Fayabomi) Shey na your love oh
Shey na your love oh
Yeahhh
Baby cool my temper
Baby cool my temper
Baby, cool my temper
Baby, wa wa wa wa
Fonext on the mix
Writer(s): Abdulsalam Umar
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Temper
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Temper".