Joko
Lyrics
Baby funmi choko
Owo ti wole call me Rahman Jago
Shey you feeling the gbedu oya baby joko
Way you whine dey make me wan dey spend my choko
Aaah oya baby joko, Joko
Tell all your friends to joko
Turn around oh bae i want to see your logo
Let me rock your body baby funmi choko
Choko Yeah Yeah
Call me now
Call me later
Shawty bang wanna whine for the paper
She burst a whine, Cast her vibe
Body bam wanna feel alright
She dey cause hypertension don't you mention oh
I want to wait for the junction oh, hypertension don't you mention oh
Your body wey dey cause high tension no no no

Aaah oya baby Jo
Eleke to ma jomajo ah
Eleke wey dey cause gobe i don't know wetin you do me girl e dey busrt my medulla
Oya hold my thing
Folake do that thing
Make me dey lost my thing
I dey feel my thing. Make I dey find my thing
Make I no lost am
Molly and ecstasy
Baby you the next I see
One bottle of Hennessy for the energy, baby for the energy
Cos I know dey cause hypertension don't you mention oh
I want to wait for the junction oh hypertension don't you mention oh

Aaah oya baby joko
Fonext on the mix

Writer(s): Abdulsalam Umar
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Joko
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Joko".