Genesis
Genesis

Wande Coal - Genesis Lyrics

3

Genesis Lyrics

It's Kel-P Vibes

Let me take you back to the genesis
When I dey score like Tuta Batis
Your biggest artist sef na catfish
The only thing wey dem know na malpractice

I dey give dem rom-po-pom-pom
Classics
I go dey, no go dey give dem chances, yeh
And I be setting a legacy
And I don't care about the positive or negative

Mo ti se, mo ti se
Mo ti se won lese lo
Mo ti se won lese lo
Won ni mo se won lese lo

Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnn, mo ti korinnn
Mo ti seyin lese lo
Ma tun seyin lese lo

Mo ti korin Yankee
Mo ti korin England
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnnn, mo ti korinnnn
Mo ti korinnn

No go let all my goons attack you
Holy war omo no be battle
We no dey like to dey attach you
And we go cut you nobody go fit to patch you

All of these nigga dem be rattle snake
When I pull up in a Maserati I'm allowed to stay
And if you real with me I got you
And when I tell you that I got you, mehn I got you

Mo ti se, mo ti se
Mo ti se won lese lo
Mo ti se won lese lo
Won ni mo se won lese lo

Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnn, mo ti korinnn
Mo ti seyin lese lo
Ma tun seyin lese lo

Mo ti korin Yankee
Mo ti korin England
Mo ti korin China
Mo ti korin India
Mo ti korinnnn, mo ti korinnn
Mo ti korinnn

Writer(s): Joseph Charles, Oluwatobi Ojosipe, Udoma Amba
Copyright(s): Lyrics © EMPIRE
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Genesis

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Genesis".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Steffany Gretzinger ft. Bobby Strand

1

174
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts