Jejely
Lyrics
Veno (Emino)
Mous
I thought I thought I thought I thought I told Yah (Light me)
Alright ye ye Genesis
Ye
Jejely jejely I been thinking shey e sure for me (Oluwa)
Presently presently I dey reason when my time go be (Ice)
When I no get nobody hope you dey for me (Ye)
Ki araye ma fi mi shey yeye peh shey o ti tan noni
Cus I don dey hustle e don tay
Oluwa mofe jeun soke
Iwo lo ni ka beere nkan ta ba feh owo ati money mo pe
I don dey hustle e don tay
Oluwa mofe jeun soke
Iwo lo ni ka beere nkan ta ba feh owo ati money mo pe
Cus e no bad e no bad if my mama chop life oh
Everytime everytime I just wan dey see her smile oh
Cus e no bad e no bad if my mama chop life oh
Everytime everytime I just wan dey see her smile oh
Now am on the streets I dey hustle everyday oh
And I dey pray make these blessings come my way
Mama say pray to this devil you be prey
You be prey oh so make you pray oh
You know I've seen many lessons and the pain
That's why I dey pray bad energy far away
Cus e no go bad if I be like dangote
Dangote oh everyday oh
Baba God oya shower your blessings eh
Make small things no dey stress me
Awon ode wey say dem want to cause gobe
To bah ri mi ko ma rerin ni
Baba God oya shower your blessings eh
Make small things no dey stress me
Awon ode wey say dem want to cause gobe
To bah ri mi ko ma rerin ni
Jejely jejely I been thinking shey e sure for me (Oluwa)
Presently presently I dey reason when my time go be (Ice)
When I no get nobody hope you dey for me (Ye)
Ki araye ma fi mi shey yeye peh shey o ti tan noni
Cus I don dey hustle e don tay
Oluwa mofe jeun soke
Iwo lo ni ka beere nkan ta ba feh owo ati money mo pe
I don dey hustle e don tay (Tay)
Oluwa mofe jeun soke (Ke)
Iwo lo ni ka beere nkan ta ba feh owo ati money mo pe (Pe)
Alright
Ki aye ma gbagbe mi
Mo ma low ju ota mi
Mo ma kole fun mama mi
Cus we came and we saw and we conquer no be small thing
Ki aye ma gbagbe mi
Mo ma low ju ota mi
Mo ma kole fun mama mi
Cus we came and we saw and we conquer no be small thing
Na me get the story only me fit understand
I want ice in my name like that of 30billion gang
My life dey drive me crazy then popo tell me make I park
Human being broke like broken bottle naso fine boy take dey die
All this tears wey you see na my eyes supply
I really cry like pikin wey just open eyes
I been dey hide my face ojuju calabar
I been dey wear cap sandals and ankara
But bata mi a dun koun koun kah
Jejely jejely I dey pray
Bata mi a dun koun koun kah
You know I really cry with my broken heart
Bata mi a dun koun koun kah
E no bad if I be like dangote oh
Bata mi a dun koun koun kah
Na because of me mama dey pray
Mama dey pray
I still dey pray
Genesis dey pray
We dey pray
Loco dey pray
Ayiii ayiiiiii
Locomix
Writer(s): Joshua Sanni
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Jejely
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Jejely".