Broken
Broken

Vblaiz - Broken Lyrics

5
Broken Music Video

Broken Lyrics

Broken into a thousand pieces, I'm broken
My emotion in a mess I'm wounded and open
Coping is so hard but I got no option
Like poison
She serve me breakfast and I'm choppin
Babe don break my heart wetin I go do
The thing dey pain for my chest like wound
Everybody tell me say make I talk to you
The thing be say I no know wetin I go do
See as I dey cry I dey feel like mumu
Hard guy paralyzed I no fit chop food
This time around she left me for good
I can't pretend that I'm not feeling bruised, yeah

I just want this pain to disappear
Make I no dey do like I don't care
So I tell God about the way I feel
As I try to forgive so I can heal

I feel so alone, scrolling my phone
Pain in my soul, wiping my nose
My eye red like pikin wey them disown
The place that I'm used to is no longer home
Nothing dey sweet me paracetamol
I wish say I fit drawn inside alcohol
I feel I'm at fault so I can't throw stones
Even God knows how I feel in my bones
How do I process this
Starting all over again can be messy
Everything is working out for my good
But I'm not feeling good at the moment I'm getting thirsty
Father, I need your mercy
I don't want to be a player Lionel Messi
I know closure is a myth, if I'm really trying to heal
Gotta let go of every bitterness inside me

I just want this pain to disappear
Make I no dey do like I don't care
So I tell God about the way I feel
As I try to forgive so I can heal

I just want this pain to disappear
Make I no dey do like I don't care
So I tell God about the way I feel
As I try to forgive so I can heal

Writer(s): Victor Elisha
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Broken

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Broken".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

707
Hot Songs

3

859

1

16
Recent Blog Posts