E . G . A . E . B
Lyrics
Moe
Na na na
Na na na
Na na na
Shebi na me dey love since
Una dey use sense I don know
(Know know know)
I try to fit in but my insecurities no go let me
So I tell my truth
And challenge myself to face my fears
So I fight for my freedom break from tradition
Surely there must be better
Struggle to see the truth
Christ be my identity
No be say i no sabi
No be say I no sabi
E get as e be be woh woh woh
E get as e be be no no no
E get as e be woh woh woh
E get as e be no no no
Na na na na na
Na na na na na
Na na na na na
Na na na na na
E get as e be the matter, the matter e thick
But nothing too big for God to handle
No storm fit off this candle
Nothing wey Jah no fit do
Mesef I get talent and I no get equivalent
And I learn from the best o
Me sef I be bestest
But I dey face test
And I dey cry o
And I be lion
But nobody see me when I dey cry o
And I dey try o, when I reach outside I go smile o
I no get choice but to smile
E get as e be be woh woh woh
E get as e be be no no no
E get as e be woh woh woh
E get as e be no no no
Na na na na na
Na na na na na
Na na na na na
Na na na na na
Writer(s): Anthony Mokogwu
Copyright(s): Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of E . G . A . E . B
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "E . G . A . E . B".