Chinekemeh
Chinekemeh

Timaya - Chinekemeh Lyrics

1

Chinekemeh Lyrics

Chai
Everybody just say eh eh
Allow me to blow my song up in here man
I wanna splash it everybody say eh eh

Everybody everybody just say eh eh
Everybody say iyo iyo iyo iyo iyo iyo

My album came out and sold like a pure water
Eh dem say Timaya na criminal
Eh dem say make I go sit down for gutter
Thunder go fire their mama and their papa ai

Dem say am Bayelsa
Oh dem form am a militant
Eh my brother man I no get your time oh
Timaya na dem mama soldier

For the money and the life that I'm making oh
Everybody just say
Na Chinekemeh eh
Anything I lay your hand upon eh eh
Na Chinekemeh eh

Oh the people dem dey vex for me eh
I say na Chinekemeh eh
For the money for the house and the motor wen I get
Eh eh na Chinekemeh eh

Well I say
Make you no envy me oh
Na Jehovah do am for me oh
I say make you leave me eh
Na Jehovah do am for me eh chai

I no dey for your level eh
Eh I no be devil eh
Make you no dey think any evil eh
Oh na Chinekemeh eh chai

Listen up say
Some see me with my Toyota Spider
Eh dem dey ask me Timaya how far
Dem say I go do juju eh
My brother na God dey do am for me eh

Anything wey I put my hand eh
Eh na Chinekemeh eh
Anywhere I waka go I put my God eh
I say na Chinekemeh eh

No be my might my soul
By my power by my strength eh
I say na Chinekemeh eh
Anything wey I do today for my life
I dey say na Chinekemeh oh

Well I say
No be me get my life eh
Oh na Chinekemeh oh
Odogwu make you tell dem eh
I say na Chinekemeh oh

Anything wen I do for my life
I tell dem say na Chinekemeh oh chai
This sing na the song I dey sing
Na the song I dey sing am dey go oh say

My talent is real
Eh my brother make you no doubt me oh
Some say I sold my soul for music
My brother no be true story oh

Well I say
Dem say I friend Empress Njamah
My brother na Chinekemeh ah
Dem say I do this and do that
My brother man make una leave am like that ah

My brother na true story oh
God don bless me oh
Timaya don make money oh
He is on top of open joy oh

I get Toyota Spider
Eh I dey drive the whole Rover
I dey drive Camry 2.2
I dey drive Turang oh God eh

Everybody begin to dey vex
I dey flex I no get your time
I dey flex eh

Everybody begin to dey vex
I dey flex I no get your time
I dey flex eh ai

For the life that I'm making oh
Say na Chinekemeh oh
Everybody make una dey hear tory oh
I say na Chinekemeh oh

If you like make you carry pump action
I go tell you say na Chinekemeh oh
You no go fit do me nothing
I tell you say na Chinekemeh oh
Odogwu Abu Ventures tell dem eh
I say na Chinekemeh oh

Well I say
My name na Timaya
Boy wey dey hot like your fire
Eh right around I dey strike like thunder
Very soon I go dey blow like bazooka
Boom

Everybody don begin dey wonder
Na who be this boy ah
Make una dey leave am oh leave am oh eh ai

Well I say
It's a free style thingy
If you like make you go do your own thingy
Everybody say
It's a freestyle thingy
Everybody make una go do your own thingy

Well I say my life I'm blessed oh
No nobody fit curse am oh
Jehovah don bless me
So I go shine among my enemies oh

Nobody fit stop me fit stop me
Na Chinekemeh oh
Nobody fit curse me
Baba God don bless me
Eh na Chinekemeh oh

Men its a true blessing
It's a real true one
You no understand

Copyright(s): Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Chinekemeh

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Chinekemeh".

Lyrics Discussions
Hot Songs

1

690
by Karol G, Peso Pluma

1

360
Recent Blog Posts