Fade
Lyrics
Sunshine
I thought I could count on you at all times to warm my heart.
But lately you don dey carry one kind hand wey I no understand.
But I no fit waste all this love on this ship that’s going down.
If Gbege wan fall
Make e fall.
(Make e fall)
If mata wan start
I no go run.
( I no go run)
I’ve put in my work
No be now.
Can we re-start?
nah nah nah
I see you for Maryland.
You hold that girl Mary hand.
But I no wan spoil your show oh oh
Mr Casanova.
Agege Ramsey Noah.
Fade from my Space.
I see you for Maryland.
You hold that girl Mary hand.
But I no wan spoil your show ooo.
Mr Casanova.
Agege Ramsey Noah.
Fade from my Space.
Suddenly you don dey reach me boy abeg free my line.
Gradually I’m moving past all this lies you told me.
Never again.
Said I no fit waste all my love on this ship that’s going down.
(down, down, down)
(down, down, down)
This matter don tey
No be now.
I see you for town
You don dey cast.
I’ve put in my work
No be now.
Can we re-start?
nah nah nah
I see you for Maryland.
You hold that girl Mary hand.
No deny.
Una two dey walk hand in hand.
(Oh Mr Casanova)
Mr Casanova.
Agege Ramsey Noah.
Fade from my Spa-ace.
(Oh I see you for Maryland)
I see you for Maryland.
(Eh Eh)
You hold that girl Mary hand.
But I no wan spoil your show.
(I no wan spoil your show.)
(Mr Casanova.)
Mr Casanova.
(Eh Eh)
Agege Ramsey Noah.
Fade from my Space.
(Spa-a-a-a-a-a-a-ce)
Fade from my Spa-ace.
Fade from my Spa-ace.
Spa-ace
Fade Fade
I said
Fade from my Space
Fade Fade
Oh oh
Fade from my Space
Fade Fade
Fade from my Space
Fade from my Space
Fade from my Space
Fade from my Space
Writer(s): Adewale Adesina, Okesanjo Olumide Akindele, Williams Onyekachukwu Onyema
Copyright(s): Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Fade
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Fade".