FAMILY PROBLEM
FAMILY PROBLEM

Savage Xtra - FAMILY PROBLEM Lyrics

4
FAMILY PROBLEM Music Video

FAMILY PROBLEM Lyrics

Me ah roadman
Yea yea
Every day we de chop life, whether na for lockdown
Every day we de catch flight, whether na for lockdown
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make I roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man I pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Put a rasta pon the call
Put a rasta pon the call
Make I roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man I pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Me ah roadman, fire pon deck
Anywhere me go mariwana pon deck
The way that me pull up in music business, no politics no dirty business
Ahan I no want stress, I just want my big bag
No come carry my money come dey play chess
I want my raba I no want cheque

I no fit complain, life wey I live omo na grace
Jejely jejely on pace, my brother see me I de my lane
Ayeyeyeyo ai, pami nak na kopai
Na hunger we come chase no be fight wey we come fight
Ayeyeyeyo ai, pami nak na kopai
Na hunger we come fight no be fight wey we come fight
Oya baby give am oya come corner
Let me put my thing inside your border
Oya baby give am oya come corner
Let me put something inside your border
Baby dance, family problem no de finish
Baby bounce, family problem no de finish

Make i roll one smoke one burn am finish
Family problem no de finish
Man i pull up give them biggie jiggy
Man dem no go see me finish
Millamix
Man dem no go see me finish
Alta Confianza

Writer(s): Uche Nwachukwu
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of FAMILY PROBLEM

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "FAMILY PROBLEM".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions

1

685
Hot Songs

1

682
by Gustavo Moura & Rafael

1

25

2

2K
Recent Blog Posts