Cherry Wine
Cherry Wine

Sammietrill - Cherry Wine Lyrics

Aug 12, 2022
4
Cherry Wine Music Video

Cherry Wine Lyrics

Don't wanna leave you
Anytime we dey outside
True love
Wey go burst your mind
Sweet girl
Like a cherry wine
Don't wanna leave you
Anytime we dey outside
True love
Wey go burst your mind
Sweet girl
Like a cherry wine
Call me a fool
I'll do anything for your love
Swimming in the ocean of your love
Wetin I go do
Omo if you no dey for my life
Me i fit to pull up for your yard
Wanbi na
I know it's cold outside let me keep you warm oo
You know I need now make u no go far away
Won bi nu
So make we leave them ooo
Make them talk their talk ooo
You know me I got you for life
You don't have to worry
I go dey your side every night till the morning
Nobody fit tell me make I no dey for my shawty
I've been on my grind
Just to give us a better life
Call me honey
Anytime you miss me
I go come I'll be running
Make you no dey doubt no be joke no be comic
Plenty Kele dey
But na you I go live my life for
You be the air that I breath
And the songs that I sing
The melody to my sound
And everything that you do
Girl, you make me belive
You're a blessing to my life
No go do me funny
No go do me funny
Wanbi na
I know it's cold outside let keep you warm oo
You know I need now make u no go far away...
Won bi nu
So make we leave them ooo
Make them talk their talk ooo
You know me I got you for life

Don't wanna leave you
Anytime we dey outside
True love
Wey go burst your mind
Sweet girl
Like a cherry wine
Don't wanna leave you
Anytime we dey outside
True love
Wey go burst your mind
Sweet girl
Like a cherry wine
Call me a fool
I'll do anything for your love
Swimming in the ocean of your love
Wetin I go do
Omo if you no dey for my life
Me i fit to pull up for your yard
Wanbi na
I know it's cold outside let me keep you warm oo
You know I need now make u no go far away
Won bi nu
So make we leave them ooo
Make them talk their talk ooo
You know me I got you for life
You don't have to worry
I go dey your side every night till the morning
Nobody fit tell me make I no dey for my shawty
I've been on my grind
Just to give us a better life
Call me honey
Anytime you miss me
I go come I'll be running
Make you no dey doubt no be joke no be comic
Plenty Kele dey
But na you I go live my life for
You be the air that I breath
And the songs that I sing
The melody to my sound
And everything that you do
Girl, you make me belive
You're a blessing to my life
No go do me funny
No go do me funny
Wanbi na
I know it's cold outside let keep you warm oo
You know I need now make u no go far away...
Won bi nu
So make we leave them ooo
Make them talk their talk ooo
You know me I got you for life

Writer(s): Samson Adebomi
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Cherry Wine

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Cherry Wine".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts