He's got the whole world in His hands
He's got the whole world in His hands

Same OG - He's got the whole world in His hands Lyrics

2
He's got the whole world in His hands Music Video

He's got the whole world in His hands Lyrics

In His hands
In His hands
In His hands
In His hands
He's Got The Whole World in His hands
Make we talk this matter
See matter
The matter dey my mind
Omo e dey my mind
See how things just dey swarve
Like Jangulover
Anyhow wey e be
Just chill cos Baba God dey
Check how far you don come
You just dey put in work
My Guy you dey try
This no be time to Tire
Blessing go Wole wa
Komalor fara wehhh
Anyhow wey e be
Just chill cos Baba God dey
These things e no be mistake
My God He never fails
Worry dey blind
But I dey see by Faith
Yes i dey see by Faith
He got the whole world in his hands
My matter sef dey Him side
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
These things e no be mistake
My God He never fails
Worry dey Blind
But I dey see by Faith
Yes i dey see by Faith
He got the whole world in his hands
My matter sef dey Him side
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Yea yea
In His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
He's Got The Whole World in His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
He's Got The Whole World in His Hands

In His hands
In His hands
In His hands
In His hands
He's Got The Whole World in His hands
Make we talk this matter
See matter
The matter dey my mind
Omo e dey my mind
See how things just dey swarve
Like Jangulover
Anyhow wey e be
Just chill cos Baba God dey
Check how far you don come
You just dey put in work
My Guy you dey try
This no be time to Tire
Blessing go Wole wa
Komalor fara wehhh
Anyhow wey e be
Just chill cos Baba God dey
These things e no be mistake
My God He never fails
Worry dey blind
But I dey see by Faith
Yes i dey see by Faith
He got the whole world in his hands
My matter sef dey Him side
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
These things e no be mistake
My God He never fails
Worry dey Blind
But I dey see by Faith
Yes i dey see by Faith
He got the whole world in his hands
My matter sef dey Him side
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
Wole wa
Wole wa
Blessings must Wole wa
No worries
No stress
Just Chills
Baba God dey
Yea yea
In His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
He's Got The Whole World in His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
In His Hands
He's Got The Whole World in His Hands

Writer(s): Oghosa Ediagbonya
Copyright(s): Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of He's got the whole world in His hands

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "He's got the whole world in His hands".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts