Charm
Charm

Rema - Charm Lyrics

Dive into the vibrant world of flirtation with Rema's "Charm," where he's all about wooing with swagger and a wallet thicker than a love rival's family tree. 🚀 Our man Rema isn't just playing games; he’s ready to show off his financial muscles and dance… Read more

43

Charm Lyrics

(London)
(Another banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for you, you wan dey do like say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my command, baby, do like I do
Baby, front and back, gimme boom-baka-boom

Soco, ah
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you off with alawi

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

Soco, ah (ayy)
Surfing with this body
Make we run am on a lowkey
Baby, you know me
E get as you go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy

Writer(s): Michael Hunter, Divine Ikubor
Copyright(s): Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of Charm?

Dive into the vibrant world of flirtation with Rema's "Charm," where he's all about wooing with swagger and a wallet thicker than a love rival's family tree. 🚀 Our man Rema isn't just playing games; he’s ready to show off his financial muscles and dance moves, hoping to sweep someone off their feet despite the age gap. He mixes bold confidence and playful taunts, asking his crush to drop their defenses like outdated body armor. It’s all about letting loose, enjoying the groove, and maybe, just maybe, winning over that hard-to-get heart with charm and a bit of cheeky persuasion. #CharmByRema #AfrobeatsMagic

End of content

That's all we got for #

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs

1

690
by Karol G, Peso Pluma

1

360
Recent Blog Posts