Financial Woman
Financial Woman

Phyno, P-Square - Financial Woman Lyrics

Ever found yourself in a situation where money defines your attractiveness? Phyno and P-Square delve into the harsh reality of how financial stability impacts relationships. The song captures the comic yet serious trials men face when their value is tethered… Read more

19
Financial Woman Music Video

Financial Woman Lyrics

My fiancee
You no be Beyounce
Finance eh
Na so

Tell her say you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
Nobody go call you honey
Biakenenu Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh ijikwa ego ribe ego nunu

Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh

Oge nna agba boy na nke oga Cele
Emeetrem asa afa ya bu Ebere
Ngwa na ofu mbosi oga afum na tele
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho
And nna ahustle enwelom ogboho
Osi nam di local na bu onye ime obodo
Na mu erulo level ya Abum Olodo
Atiki to si nai is nothing
Imana enyerem ego, onyem nothing
Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting
Abialum for lace oresim cotton
Even after all my spending ya akpachie
Anwagom ikem Ebere ya gazie
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa

Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh

Cut your coat according to size
No enter river open your eye
Make you no be like Hypnotize
My brother hustle hustle am tight
If you see this lady
She be natural accountant eh
Financial accountant
Emotional accountant
If you tell her sey you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
No body go call you honey
If she com know sey you don get money
That day you be sweetest honey
Everything na jolly jolly
Ribe egonunu

Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh

Uwanuwa dicha one kind
Gbawambo enwelo onye ga aghasa God's plan
Ichta aku everything go follow one time
By then ighota na agaracha must come back
Hapu okwu
Owu oku mere ka mmara ife
Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike
Mana kita muputa nsi everybody taba ife
I'm living good now nkem oga adizi iche eh
Kita wey I get better girl
Ebele ana esendzirim mail
Sim odi kamu echefugokwa then
Ichefucha kola then
Hey, kita she wan okolopi
Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi
I don hustle tight
Now wey I don make the money
Ebere ana achozim ka Yemi si acho Johnny

Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh

Iworiwo ribe egonu
Iworiwo taba egonu
Na so oh

Copyright(s): Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc., CTSO MUSIC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of Financial Woman?

Ever found yourself in a situation where money defines your attractiveness? Phyno and P-Square delve into the harsh reality of how financial stability impacts relationships. The song captures the comic yet serious trials men face when their value is tethered to their bank accounts. If you’re broke, you’re just an “ugly monkey”—but once the cash flows, you become “sweetest honey.” It humorously advises men to balance their ambitions and cautions against falling for materialistic partners. Essentially, it’s a cautionary tale wrapped in catchy beats, reflecting the materialistic tendencies that can dominate romantic dynamics.

End of content

That's all we got for #

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Steffany Gretzinger ft. Bobby Strand

1

174
Hot Songs

5

2K
Recent Blog Posts