Love You Die
Love You Die

Patoranking ft. Diamond Platnumz - Love You Die Lyrics

In the rhythmic pulse of "Love You Die," Patoranking and Diamond Platnumz weave a tapestry of devotion and ambition, where love is both a refuge and a driving force. The lyrics dance through themes of prosperity, resilience, and unwavering affection,… Read more

Sep 1, 2017
71
Love You Die Music Video

Love You Die Lyrics

Wha e sey

Make a money was the planning o
And we go get a plan from jagaban o
Girl I hold you so you down o
Anytime that you feeling down on o
Mama say girl make you settle down on o
Girl I say I don't get you down o
With a smile make you no define o
Say no one can pull you down low o

See me sing n say
Win win win win win win we go dey
Win win win win win win
If dem no like na dem know oo
Win win win win win win
Win win win win win win
If dem no like na dem know oo na to yan

Love you ma baby
I love you ma baby
Love you ma baby I love you ma baby die ooo
I love you ma bby
Love you ma bby
I love you ma baby I love you ma baby die ooo

I say Platnum chibu d chibu dee
Ndo kanavyoniitaga bebe
Utamu tamu show hainaga dozee
Babu nyuma chaga nkomezee
Na zile zaga zigi zigi oshee
Mtoto ana ma digi digi oshee
Kitandani ni kwichi kwichi oshee
Asa tuki jigi jigi oshee
Ooohh oh
She de make me loosing control
The way she wines the waist killing me slow
Oooh jinja oohh
Ananichanganya jinja oohh
Oohh Jinja oohh I love you ma bby die ooo
Oooh jinja oohh
She de make me go jinja oohh
Ooohh jinja oohh asa ba lebe

I love you ma bby
Love you ma baby
I love you ma bby
Love you my baby I love you die oooo
I Iove you ma baby
Love you ma bby
I love you my baby I love you die oooo

God go punish poverty Amen
We go demand to show some property
Oya bby stand properly
There must be reason for everybody
Dem de talk say I no go school ooh
Dem de talk say I de follow you
Some people I de bobo you
But u love the way I de combo you

Win win win win win win we go dey
Win win win If dem no like na dem know oo
Win win win win win win
Win win win If dem no like na dem know oo na tu yae

Love you ma baby
I love you ma baby
Love you ma baby I love you die o
I love you ma baby
Love you ma baby
I love you ma baby I love you die o

I love you die o die o die o die o

Writer(s): BENJAMIN NANA KWAME MENSAH, NASEEB ABDUL JUMA, PATRICK OKORIE
Copyright(s): Lyrics © Downtown Music Publishing, Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

What is the Meaning of Love You Die?

In the rhythmic pulse of "Love You Die," Patoranking and Diamond Platnumz weave a tapestry of devotion and ambition, where love is both a refuge and a driving force. The lyrics dance through themes of prosperity, resilience, and unwavering affection, encapsulating the idea that true love empowers one to overcome adversity. As they chant about victories and challenges, the duo portrays love as an eternal bond that fuels their journey towards success 🌟. It's a celebration of commitment so deep that it defies hardships, asserting that with love by your side, triumph is not just possible but inevitable.

End of content

That's all we got for #

Frequently Asked Questions

  1. Who are the artists featured in the song 'Love You Die'?

    'Love You Die' is a collaboration between Nigerian reggae-dancehall singer Patoranking and Tanzanian bongo flava recording artist Diamond Platnumz. Both artists are known for their distinctive styles and have a strong following in Africa.

  2. What genres do Patoranking and Diamond Platnumz typically perform?

    Patoranking is known for his reggae-dancehall music, which often incorporates elements of Afrobeats and reggae. On the other hand, Diamond Platnumz is renowned for his Bongo Flava music, a genre that blends hip hop, R&B, and traditional Tanzanian music.

  3. When was 'Love You Die' released?

    'Love You Die' was released in 2017. The song quickly gained popularity due to its catchy tune and the collaboration between two major African artists.

  4. What is the main theme of 'Love You Die'?

    'Love You Die' focuses on themes of love and devotion. The lyrics express deep affection and commitment to a loved one, coupled with a willingness to face challenges together. It's about celebrating love while also acknowledging the struggles couples may face.

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
Hot Songs
Recent Blog Posts