Killer Vibe
Lyrics
Killer, killer with a vibration this suicide but
I know what I like oh
Killer, killer with a vibration this suicide but
I know what I like oh
Baby you be boko ha ram, abi you be suicide bomber
No lie no lie wetin you carry oh go kill pesin oh
Oh why oh why I see you I loose my balance oh
See I wanna draw nearer they say something must to kill a man
Killer Killer you know you got a Killer Killer vibe
Killer Killer I'm loving this your Killer Killer vibe
Killer Killer I'm loving this your Killer Killer vibe
Killer, killer with a vibration this suicide but
I know what I like oh
Killer, killer with a vibration this suicide but
I know what I like oh
Me feel it and you cannot fight it
You dey magnet mankind for your area
All of them no understand it
That's why they run away but me I want to volunteer
Oh no no no, oh no no no only me fit for your soul
Oyo yo yo oh oh, somebody tell erinma
Make she recognise bros eey
Them tell me make I run, they see fire but I see desire
I'm tempted to touch, baby make we trade by barter
I say time don reach for me and you to do something
Make we noddy talk story you already know better
Killer Killer you know you got a Killer Killer vibe
Killer Killer I'm loving this your Killer Killer vibe
Killer Killer I'm loving this your Killer Killer vibe
Tell me what have you done to me, you
Better tell me what have you done to me
Tell me what have you done, oh oh oh oh
Oh oh oh, killing everybody oh
Killer Killer Killer vibe
Killer Killer Killer vibe
Killer Killer Killer vibe
Killer Killer Killer vibe
Writer(s): Oviemuno Oriero
Copyright(s): Lyrics © TuneCore Inc., O/B/O DistroKid, Sentric Music
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Killer Vibe
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Killer Vibe".