Time
Lyrics
Everyday me i Dey work but i no Dey see result
Kida go and make money Omo nah steady insult
One short
One Pam and only one polo
Suffer Dey make man think you go feel say I wan Kolo
Boys Dey pull up on a stead God nah when me seff go hot
Tomorrow carry belle my tomorrow don go abort
Write song
Record am hoping say I go blow
Beg Mc for slot I fit perform for your show ?
So many things man face but I'm not a story teller
Life do me shina and I no be peller
Pick up my call oluwa show me the way
All my guys are living large why my own con Dey delay
Why
Pain in my heart daddy reason your son
I Dey work I no Dey sleep why e never reach my turn
What's life without the money my guy e no dey sweet
Tony moe how far put the chorus on repeat
The God I dey serve e no dey sleep
If you see me I dey laff I don shed tears for corner
Make dem know say

Good things no dey come easy
You gats understand
Time and season
And if you think say me I lazy
I don sacrifice
I don side with Jah
Person wey no go no fit to know
Person wey don go e no dey fear
Person wey no go no fit to know oh oh oh oh
I tell them before I go blow but nobody believe in me
My dreams are too big that nah why dem no believe in me
Every hustler with him pay So nah steady I dey work
Juju dey fail just put everything on God
Money stop nonsense all those people wey Dey hate me
Money don show all of dem dey wan relate me
Thank God for life
Omo now we living large
Long life more funds
More keys to the garage
God's time nah the best so nigga no Dey rush
Everything go fall In place you go still fit buy the Porsche
Believe in your self and believe in what you do
God Dey no Dey fear brother
Everywhere go good
Cheii Grass to grace
One day the story go change
Nah time e go take you go pull up in a range
If you get update still Dey share am with your friends
Only you no fit convoy like get 32 benz

Writer(s): Kida Wonder
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Time
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Time".