Love Boat
Lyrics
Saw the shawty from a distance love at first
sight
I don sub I wan too browse her website
She carry back and she carry front too
Hunter Hunter girl I want too hunt you
What's your name ?
At first she been dey form for me
From her looks I knew she was the one for me
Girl so classy yes
She got all a nigga need
So hot take it easy no go make a Nigga bleed
Are you interested?
I no come to waste your time
Nah make the fried rice sweet I no come waste your thyme
I no go toy with your heart I'm not good at games
Just us fvck the world me no Dey look their face
Cheii
Like politician this your body I go loot am
I no carry gun but mi shot me I go shoot am
Six feet anybody wey go near my babe
Gat you covered for life ehh no dey fear my babe
Would you would you call me baby
Would you would you call me baby
Ma lo
Would you would you be me baby
Would you would you be me baby
Ma lo
Would you would you call me baby
Would you would you call me baby
Ma lo
Would you would you be me baby
Would you would you be me baby
Ma lo
Girl why you fine like that wait first you be goddess
You suppose carry miss world if i have to be honest
I know say you be angel tell me why you Comot heaven
You be ten over ten baby I don't need eleven
I'll give you everything empty my bank account
Death roll for love send you the last amount
Forever is the deal I no Dey plan to loose you
Even in my next life baby I'll still choose you
You dey burst my brain like say you carry bottle
I no go use you play babe i swear you mean alot oh
Cuz Na you be the one the only one for me
Love of my life i swear na you go born for me
And e go hard for me to cope without your love
Weytin be owanbe without jollof
You gat the keys to my heart there's no spare again
Was scared too love met you I no Dey fear again

Writer(s): Kida Wonder
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
The Meaning of Love Boat
Be the first!
Post your thoughts on the meaning of "Love Boat".