Light
Light

Jaybrown de Ultimate, Rota - Light Lyrics

Jan 21, 2022
3
Light Music Video

Light Lyrics

Ah ah ah ahhhhh
Rota on the beat on another one yh
No be by power no be by might
I don try tire many things on my mind
I no Dey gara cus I no fit fight
I don pay nepa but I still Dey suffer light
Shine your light on me
Shine your light on me
Shine your light on me
let dem see the real me, the real me hey
Ton ba gbo kokokoko koko o
Eh Make you no open da door
E fit popo o
Jaybrown de Ultimate
This life short like claro ayefele bi rizla
Wanbi jekin ba e fo farabale Nigga
Oya take pen find a seat this life na teacher
So you need to learn how it is, suru loro yigba
This life go far everybody just Dey chase ahm
Your dream is not in your sleep enibansun wake ahm
Life is full of barriers na you go break ahm
Too many obstacles for person wey go make ahm
If you're not achieving your goal check your team
Before it turns to nightmare wake up from your dream
Humble yourself before life go humble you
Stop nursing poverty in the name of self esteem
Learn to forgive if your heart is full of hatred
Just like a movie you need to watch your statement
Check your circle shey ko shepe oti le le
Where your parents no reach gbiyanju ko debe
Stop the race pray for grace no need to Dey hate
Mama told me table's turn this life Dey rotate
Low key if you get money no need to Dey showcase
Your tomorrow is based on what you do today
Respect your ma and pa for your days to be long
Life lessons come with punishment you need to be strong
No be everything wey people talk you go Dey respond
To avoid troubles sometimes you pretend to dumb
Wo I go Dey reason you oku sowo e ko teti
Wonni ko mafo e mawon to ma besi
Keep grinding stay cool hustling on a steady
Eni toba ma shine koni ma peji
Brother man investment is not by Rolex
Your appearance does not determine your progress
This life no balance everybody get hin problem
Low key your achievements no need to Dey show them
Wo! To ba give up oti fuck up
That place wey you Dey no be your bus stop
Forget your past forgive yourself lock up
Make your age mate no go Dey use you form boss
No pray for your fellow man down fall
If you Dey see your daily bread continue Dey thank God
Clap for others your own time go soon come
Life na process every smoker started with one puff
Don't die young cus you don't wanna die broke
(You don't wanna die broke)
Farabale follow person wey no road
(Follow person wey no road)
Abosun ogbeni laju
Everybody lon hustle talo mojo to maku
Life is too short no take anything by force
Waka jeje like person wey Dey catwalk
Jara monshey brother ifa yani lapo
Owo toba de dile Gangan leshu nya lo
Stay woke my Nigga gbe body koye rako
Friends become enemies mon awon to ma bato
Ori toba farabale nikan loma gbade
Omo toba sise dede odidan ko jaye
Shoti invest ko to ma pop Champaign
Alejo lowo you fit go broke aje
Trust no man tell God your secret
This life is too deep but everything is 6ft
Call on God prayer Is your telephone
No use another man time set your own
Wetin I Dey reason you I hope you understand
Show no fake love till you go underground
No make people cry cuz power Dey your hand
Make your life no go cut like say na rubber band

Writer(s): Joseph Joshua
Copyright(s): Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Attach an image to this thought

Drag image here or click to upload image

The Meaning of Light

Be the first!

Post your thoughts on the meaning of "Light".

Latest Blog Posts
Lyrics Discussions
by Peso Pluma, Gabito Ballesteros, Junior H

1

148

1

1K
Hot Songs

1

406
Recent Blog Posts